Yakubu (Lyrics) Falz & Vector

Yakubu (Lyrics) Falz & Vector

LYRICS Yakubu - Falz & Vector

lyrics of the song Yakubu - Falz & Vector

Yakubu (Lyrics)

Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster 
You don’t want to prosper
Come and collect Oscar
300 billion te gbà lówó ìjoba 
Kí le fi se ná sir ?

A ti fi je Mossa 

Twitter dey talk 
This one go hot
Other chairman corrupt but
This one is not
Youth sef dey talk 
When we protest they shot
Make we carry PVC 
Make we see wetin go sup 
(E go sup)

Suddenly e scatter 
Area boy ti jagba 
As Ole dey japa 
Olopa dey guide am 

You wayo the number
The portal, e shut down
You drop us the lamba 
Somebody e hack am 

Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster 
(Ah ah )

Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster 

Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster 

(Ah ah are you calling a dignity…?)

Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster 


The same Mr Yakubu ?

Oju ati Orun ?

Enu no dey work 

Opolo ti burst 

Na who do the law ?

Na who kill the law? 

Who people go ask? 

Na who dem go call? 

I been dey my own 

Shey make I do like I no know wetin I know ?

Or make I do like I no see wetin I see ?

Shey make I be person wey no be wetin I be ?

You must be stupid if you think you have a case

Mr Yakubu who came from out of space 

Mr Yakubu who is not like Gowon 

He’s not head of state

He doesn’t need a gun 

He took the results verified by a lot

The honorable court even ruled back then that all parties can go ahead and access the source of their claims 

Mr Yakubu is just a name  


Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster 

(First argument,
I ‘ll leave the rest for the next argument )

Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster 

(Calling me names)



Yeah! 
Ki lo wi? Talk am make I hear 
Olè
Alàtenuje 
You want lie say the cheddar no flow 
The right thing na wetin you no know ?
Lion no dey sleep, for jungle
As the breeze blow, fowl nyash e don show 
Lion no dey sleep, for jungle
As the breeze blow, fowl nyash e don show 



Thank you my lord
I respect you my lord 
Unreasonable tribal prejudice galore 
Sèbí wón ti sanwó? E ti sáré koó
O wá so fun p’ó ti joba tán, kón ma gbádébò 
No be say the job clean, dem no get janitor 
Evidence everywhere, everybody capture 
Wetin you come write for inside your report card ?
You think 200million people are not smart ?


Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster 

Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster 

Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster  

Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster

Comentarios

Entradas populares

Los Cuadros (Letra) Peso Pluma & Tito Double P Lyrics

Desde La Prisión 19 (Letra) Grupo Cartel

LA CUMBIA DEL CASTOR (Letra) YAHIR SALDIVAR Lyrics

EN TULUM UN COCO - PANTERA DE CULIACAN SINALOA X GORDO ARCE

El Sr. Guzmán · Dinamicos Jrs

En Una Mancha (Letra) Yahir Saldivar Feat. Los Parna

Los Ultimos Son Los Primeros - Hernán Trejo

Letra de "Esqueleto" de Saiko & Bryant Myers: Explora Cada Verso de Esta Colaboración Musical

Los Ultimos Son Los Primeros (Letra) Hernán Trejo

La Tostada (LETRA) Los Chavalitos - LYRICS (Corridos 2022)

Entradas populares

Girasol (LETRA) ❌ Christian Nodal - LYRICS

Por Las Noches (LETRA) - Peso Pluma - LETRA

El Fugitivo (LETRA) ❌ Grupo Arriesgado - LYRICS

Hublot (LETRA) - Los Nuevos Escoltas Ft. Los Farmerz - LYRICS

No Se Va (LETRA) ❌ Grupo Frontera - LYRICS 2022

El Gordo Trae El Mando (LETRA) Chino Pacas LYRICS (Corridos 2023)

La Tostada (LETRA) Los Chavalitos - LYRICS (Corridos 2022)

El Rescate (LETRA) ❌ Junior H - Marca Registrada - LYRICS

Hay Les Encargo (LETRA) - Hector Rubio - LETRA

Los Cuadros (Letra) Peso Pluma & Tito Double P Lyrics

LUISEN FUNDADOR DE ELNORTEDURO.COM

LUISEN FUNDADOR DE ELNORTEDURO.COM